Lyrics of 'Selense' by Simi

Do you want to know the lyrics of Selense by Simi? You're in the right place.

Do you love the song Selense? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Selense by Simi? You are in the place that has the answers to your desires.

Lola geti work oh
Entrepreneur international
But na soso sleep Lola dey sleep
Chima no gree open shop
E say na hangover
Na everyday oga dey shayo

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh oh
Igba o b'owo fun anybody laye
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

My Sheri Sherifa baby
O ni forever 21
Before she know o o pe thirty (O sherikoko)
She no do the tin wey she want to do
Sheri alakori o
Na so so procrastination o

Dem say Simi why you too dey complain
Tomorrow dey, forget today eh eh yi o
Igba o b'owo fun anybody laye (Fun anybody laye)
Gbo temi o araye o

Time na money (Oh selense)
Time na life oh (Oh oh oh selense)
Time dey run oh dey run oh
Use am well (Oh selense)
Time is precious (Oh oh selense)
Every second oh (Oh oh oh selense)
Time na gift oh oh oh oh
Use am well oh selense

Asiko laye o
K'o fe san jaye (Oh selense)
Time no go cut
E no go stop oh oh oh oh (Oh oh oh selense)

Make you telli Sarafina
Johnny and Sikiratu (Oh oh selense)
Make you tell Philomina
Use am well (Oh selense)

There are many reasons to want to know the lyrics of Selense by Simi.

The most common reason to want to know the lyrics of Selense is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with Selense by Simi, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Knowing what the lyrics of Selense say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Selense was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

Feel like a star singing the song Selense by Simi, even if your audience is just your two cats.

In case your search for the lyrics of the song Selense by Simi is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Selense by Simi.

Learn the lyrics of the songs you like, like Selense by Simi, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Selense by Simi.