Lyrics of 'Easy (feat. Deja)' by Simi

Do you want to know the lyrics of Easy (feat. Deja) by Simi? You're in the right place.

If you've been searching for the lyrics of the song Easy (feat. Deja) by Simi for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Eh eh eh
Easy easy
Wait a minute
When you see me
Make you free me

Original dey China
If Naira no reach make we spend dollar
If champagne finish we drink water
Sometimes kpako dey turn butter oh
Life e dey funny, rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Na everybody think say dem know pass
Some people read tire dem no pass
Some reach immigration dem no pass
And some carry last 'cause dem no fast
Life no balance I talk am before
Poor man dey suffer, the rich getting more
No be only 2 plus 2 give you 4
So you see life dey funny
Rain dey fall when e dey sunny
I dey for people wey dey for me
I ain't stressing for nobody oh

I just take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh
Will you take it easy easy easy oh
Easy easy oh, take it easy oh

Yea oh yea
Oya rora o rora
Sha ma rora baby
Jeje o jeje
Easy baby

There are many reasons to want to know the lyrics of Easy (feat. Deja) by Simi.

Knowing what the lyrics of Easy (feat. Deja) say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Easy (feat. Deja) was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Easy (feat. Deja) by Simi.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Easy (feat. Deja) by Simi.

Learn the lyrics of the songs you like, like Easy (feat. Deja) by Simi, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Easy (feat. Deja) by Simi.