Do you want to know the lyrics of Love For Me by Simi? You're in the right place.
Love For Me is a song by Simi whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.
If you've been searching for the lyrics of the song Love For Me by Simi for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.
From the moment when I wake up
Na your grace e dey cover me
When I commot when I come back
Abo re lo bo mi oh
When I'm walking when I'm walking
Na your favour follow me
Nothing wey you no fit do
Me no get another plan but you
Yea yea
Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea
No be say things never hard oh
But you give me my testimony
Even though some days I'm sad oh
O soro mi dayo o Baba
Ope mi koito
Ojojumo ni o ma dupe
Olowo gbogboro
Na you get the kokoro oh
Kini ma
Kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
Wetin I
Wetin I
Wetin I go pay for your love in my life
O kola wole
Baba kola wole mi
O kore mi de
Baba gbe re yale mi
I lay all my cards on your table
And I'm counting on you because you
Too get love for me
Baba God too get love me
If my enemy come for me
Baba God fit go to war for me
He too get love for me oh
Baba God too get love for me
Yes he open the door for me
Baba God too get love for me
Yea yea
Kini ma, kini ma
Kini ma fi san ore re laye mi
I no fit pay for your love
Just wanna say thank you Lord
Baba mi o, Eleburuike
Ku ise Eledua
Ye o ye o ye o ye o
There are many reasons to want to know the lyrics of Love For Me by Simi.
The most common reason to want to know the lyrics of Love For Me is that you really like it. Obvious, right?
Feel like a star singing the song Love For Me by Simi, even if your audience is just your two cats.
It's important to note that Simi, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Love For Me... So it's better to focus on what the song Love For Me says on the record.
We hope we have helped you with the lyrics of the song Love For Me by Simi.