Lyrics translated into Español · See the original lyrics
I say baby don't goDigo, nena, no te vayas
If you leave me mo rogoSi me dejas, me vuelvo loco
I no plan to go solo lo lo loNo planeo ir solo, lo lo lo
Na you be my motto, I carry your logoTú eres mi lema, llevo tu logo
Me no give you zobo ohhhNo te doy zobo ohhh
Do me like that, I go do you like thisHazme eso, te haré esto
Wetin you no like, I go minimize itLo que no te gusta, lo minimizaré
If e too big, baby let me dice itSi es demasiado grande, nena, déjame cortarlo
If e too loud, baby let me hide itSi es demasiado ruidoso, nena, déjame esconderlo
If you give me mulahSi me das dinero
I go put am for my koloLo pondré en mi kolo
If I give you sugarSi te doy azúcar
Baby na wahala followNena, seguirá el problema
Put am for speakerPonlo en el altavoz
Make dem hear am for igboroHaz que lo escuchen en el barrio
Love knock me down like kondoEl amor me derriba como un kondo
Mister lover loverSeñor amante amante
So beAsí es
Je ka logba logbaVamos a estar juntos una y otra vez
Se be¿Verdad?
Ma lu mi ni jibitiNo me dejes en la estacada
Baby ehNena eh
Spend your milli milli on me ohGasta tus millones en mí oh
Mister Lover loverSeñor amante amante
Mister BaeSeñor Bae
Je ka logba logbaVamos a estar juntos una y otra vez
Se be¿Verdad?
Ma lu mi ni jibitiNo me dejes en la estacada
Baby ehNena eh
Spend your milli milli on me ohGasta tus millones en mí oh
We do it for the cultureLo hacemos por la cultura
This love no go ruptureEste amor no se romperá
Dem dey wait like vultureEllos esperan como buitres
We no need interruptionNo necesitamos interrupciones
Make we no go regret oNo queremos arrepentirnos
Make e no spoil, we go reset oNo queremos que se arruine, lo reiniciaremos
Oh me and my sweetheartOh, yo y mi amorcito
Inna two seaterEn un biplaza
Living la vida locaViviendo la vida loca
Baby I swear if you do me like thisNena, juro que si me haces esto
Wetin you no like I go minimize itLo que no te gusta, lo minimizaré
If e too big, baby we resize itSi es demasiado grande, nena, lo redimensionamos
If e too long, I can memorize itSi es demasiado largo, puedo memorizarlo
If you give me mulahSi me das dinero
I go put am for my koloLo pondré en mi kolo
If I give you sugarSi te doy azúcar
Baby na wahala followNena, seguirá el problema
Put am for speakerPonlo en el altavoz
Make dem hear am for igboroHaz que lo escuchen en el barrio
Love me knock me down like kondoEl amor me derriba como un kondo
Mister lover loverSeñor amante amante
So beAsí es
Je ka logba logbaVamos a estar juntos una y otra vez
Se be¿Verdad?
Ma lu mi ni jibitiNo me dejes en la estacada
Baby ehNena eh
Spend your milli milli on me ohGasta tus millones en mí oh
Mister Lover loverSeñor amante amante
Mister BaeSeñor Bae
Je ka logba logbaVamos a estar juntos una y otra vez
Se be¿Verdad?
Ma lu mi ni jibitiNo me dejes en la estacada
Baby ehNena eh
Spend your milli milli on me ohGasta tus millones en mí oh
Been looking for you all my lifeTe he estado buscando toda mi vida
I think about you all the timePienso en ti todo el tiempo
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh ohNadie piensa que nuestro amor resistirá la prueba del tiempo oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (surulere oh)Oh nena nena o lo lo (surulere oh)
My love no be borrow pose (se mo kere o)Mi amor no es una pose prestada (¿me entiendes?)
Dekunle my lover (oh yea)Dekunle mi amor (oh sí)
Ka logba yi da leVamos a estar juntos
Mister lover lover loverSeñor amante amante amante
Je ka logba yi pe ohVamos a estar juntos
Ma lu mi ni jibiti raraNo me dejes en la estacada
Spend your milli milli on me ohGasta tus millones en mí oh
Mister BaeSeñor Bae
Mister LoooverSeñor amante
BabyNena
On me ohEn mí oh