Lyrics translated into Español · See the original lyrics
How many dues wey the boy don pay?¿Cuántas deudas ha pagado el chico?
How many insult I go take?¿Cuántos insultos aguantaré?
Address your shit like I'm JahgoEnfrenta tu mierda como si fuera Jahgo
I've been like this straight from the get goHe sido así desde el principio
I no dey take eye see loose breadNo tolero ver pan suelto
If you miss your show you know say me I go take amSi te pierdes tu show sabes que yo lo tomaré
Up my money 'cause your promoter desperateSubo mi dinero porque tu promotor está desesperado
Make una no vex na my money be my mandateNo se enojen, mi dinero es mi mandato
Ọmọ many my country people eye red oMuchos de mi país tienen los ojos rojos
My eye red for the green that's yellowMis ojos rojos por el verde que es amarillo
Some call me hybrid, some call me hollowAlgunos me llaman híbrido, otros me llaman hueco
Keep who I really be on a low lowMantengo quién realmente soy en secreto
Day and night all my guys dey hustleDía y noche todos mis amigos están trabajando duro
Every penny dey touch my circleCada centavo toca mi círculo
I dey pest my opps, make them restless on scheduleAcoso a mis oponentes, los hago inquietos según el horario
Dem say I be trouble makerDicen que soy un hacedor de problemas
I go disturb everybodyVoy a molestar a todo el mundo
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge meDéjenme, déjenme, déjenme, déjenme hacer lo mío, no me juzguen
Make you sef reasonPiensa por ti mismo
E be better say they no call me nobodyEs mejor que no me llamen nadie
I go still pass everybody even though say una use extra sheetAún así pasaré a todos aunque usen hojas extras
Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpaEstán enredados, yo me acerco
You better relocate I dey come closerIncluso si es rojo, lo enfrentaré
Even if na red I go tackle o¿Vas a enojarte?
Ṣebi na vex you go vexSi te enojas, te enojarás
Ọmọ were me I no dey talk but try me firstNo hablo mucho pero pruébame primero
Better save your money, this game no be by best dressedMejor guarda tu dinero, este juego no es por el mejor vestido
Bought my first land since I was 17Compré mi primer terreno desde los 17
You know steady grindingSabes que sigo trabajando duro
Nothing wey you go show me wey go really surprise meNada que me muestres realmente me sorprenderá
Ọmọ many my country people eye red oMuchos de mi país tienen los ojos rojos
My eye red for the green that's yellowMis ojos rojos por el verde que es amarillo
Some call me hybrid, some call me hollowAlgunos me llaman híbrido, otros me llaman hueco
Keep who I really be on a low lowMantengo quién realmente soy en secreto
Day and night all my guys dey hustleDía y noche todos mis amigos están trabajando duro
Every penny dey touch my circleCada centavo toca mi círculo
Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on scheduleAcoso a mis oponentes, los hago inquietos según el horario