Lyrics of 'Trouble Maker' by REMA

On our website, we have the complete lyrics of the song Trouble Maker that you were looking for.

If you've been searching for the lyrics of the song Trouble Maker by REMA for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song Trouble Maker? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Trouble Maker by REMA? You are in the place that has the answers to your desires.

How many dues wey the boy don pay?
How many insult I go take?
Address your shit like I'm Jahgo
I've been like this straight from the get go
I no dey take eye see loose bread
If you miss your show you know say me I go take am
Up my money 'cause your promoter desperate
Make una no vex na my money be my mandate

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa
You better relocate I dey come closer
Even if na red I go tackle o
Ṣebi na vex you go vex
Ọmọ were me I no dey talk but try me first
Better save your money, this game no be by best dressed
Bought my first land since I was 17
You know steady grinding
Nothing wey you go show me wey go really surprise me

Ọmọ many my country people eye red o
My eye red for the green that's yellow
Some call me hybrid, some call me hollow
Keep who I really be on a low low
Day and night all my guys dey hustle
Every penny dey touch my circle
Ọmọ I dey pest my opps, make them restless on schedule

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

Dem say I be trouble maker
I go disturb everybody
Leave me, leave me, leave me, make I do my own ọmọ no judge me
Make you sef reason
E be better say they no call me nobody
I go still pass everybody even though say una use extra sheet

There are many reasons to want to know the lyrics of Trouble Maker by REMA.

The most common reason to want to know the lyrics of Trouble Maker is that you really like it. Obvious, right?

If your motivation for searching for the lyrics of the song Trouble Maker was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

In case your search for the lyrics of the song Trouble Maker by REMA is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Trouble Maker because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

It's important to note that REMA, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Trouble Maker... So it's better to focus on what the song Trouble Maker says on the record.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Trouble Maker by REMA.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Trouble Maker by REMA.

Learn the lyrics of the songs you like, like Trouble Maker by REMA, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Trouble Maker by REMA.