Lyrics of 'Reason You' by REMA

Do you want to know the lyrics of Reason You by REMA? You're in the right place.

Reason You is a song by REMA whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

Another banger!

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Odé n kpemi lomogo
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you less
You dey shack me like pami from the day wey I see you
Melanin shinning I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money take am baby kilo kan mi
Melanin shining I love that dress
And the person in it
In my feelings
Oluwa gon sef deserve credit
Omoge anything you want I go give you
Like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

Oh Omo won
Are you taken or are you available
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
You dey heat my processor
Say na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you

The most common reason to want to know the lyrics of Reason You is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with Reason You by REMA, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

A very common reason to search for the lyrics of Reason You is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Reason You by REMA.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Reason You by REMA.

Learn the lyrics of the songs you like, like Reason You by REMA, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Reason You by REMA.