Lyrics translated into Español · See the original lyrics
Another bangerOtra bomba
Oya baby jo-jo-jo-jo-joOye nena jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijoJo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinhoNena prometiste que no me jugarías como Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique KidjoEstoy enamorado de mi mujer africana, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife oLe dije a mi mamá que eres mi esposa
Hmm, Omotola you dey boost my dadaHmm, Omotola, tú elevas mi ánimo
Woah-woah-woah-woahWoah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dadaMe gusta cuando me llamas dada
Woah-woah-woah-woahWoah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga gaOtras chicas hablan sin sentido
Woah-woah-woah-woahWoah-woah-woah-woah
Only you be my baby panaSolo tú eres mi amor verdadero
Woah-woah-woahWoah-woah-woah
Where you dey o¿Dónde estás?
When I dey call your phoneCuando te llamo por teléfono
You no dey pick my callNo contestas mis llamadas
Baby wetin your friends don talkNena, ¿qué han dicho tus amigas?
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls¿Es porque soy una estrella que dicen que tengo muchas chicas?
Me I no go lie I dey get but baby na you I chooseNo mentiré, las tengo, pero nena, te elijo a ti
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugarVen nena, Juma, dame azúcar, me das azúcar
Plenty calories dey for your sugar o hmmHay muchas calorías en tu azúcar, hmm
Come baby Juma gimme sugar o gingerVen nena, Juma, dame azúcar, oh jengibre
You dey pull my triggerEstás encendiendo mi mecha
Jo-jo-jo-jo-joJo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijoJo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinhoNena prometiste que no me jugarías como Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique KidjoEstoy enamorado de mi mujer africana, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife oLe dije a mi mamá que eres mi esposa
Hmm, no mind them all of them they go deceive you oHmm, no les hagas caso, todos te van a engañar
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me oHmm, si te digo que te amo, nena, créeme
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you oHmm, te miran de reojo, todos te tienen envidia
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me oHmm, si les doy oportunidad, todos me van a perseguir, me van a perseguir
(Tell me why you con dey vex for me o)(Dime por qué te enojas conmigo)
Baby no dey vex for me oNena, no te enojes conmigo
Anytime wey you dey vex I go give you muahCada vez que te enojas, te daré un beso
I go give you Mmm hmm ObianujuTe daré Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)(Este amor tuyo es magia, magia, magia)
Oya baby jo-jo-jo-jo-joOye nena jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijoJo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinhoNena prometiste que no me jugarías como Rona-na-naldinho
I'm in love with my African woman, Angelique KidjoEstoy enamorado de mi mujer africana, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife oLe dije a mi mamá que eres mi esposa
Hmmm ObianujuHmm, Obianuju
Say this love is trueDices que este amor es verdadero
You dey make me do like foolMe haces actuar como un tonto
HmmHmm
Hm ObianujuHm Obianuju
Hm this love is trueHm este amor es verdadero
You dey make me do like foolMe haces actuar como un tonto