Lyrics translated into Español · See the original lyrics
LondonLondres
Another BangerOtro éxito
Come here wetin dey worry youVen aquí, ¿qué te preocupa?
Bring body make I rock am yeh yehTrae tu cuerpo para que lo mueva, sí, sí
I know you senior meSé que eres mayor que yo
I get money pass your papaTengo más dinero que tu papá
Wetin you want wey I no fit do for you¿Qué quieres que no pueda hacer por ti?
Why you wan dey buga won¿Por qué quieres molestar?
Shey you be kizz Daniel ni¿Eres acaso Kizz Daniel?
You better drop your body armorMás te vale dejar tu armadura corporal
SocoSoco
Sofry with this bodyDisfruta con este cuerpo
Make we run am on a low-keyHagámoslo discretamente
Baby you know meNena, me conoces
E get as you go move wey I no go greeHay formas en las que te mueves que no aceptaré
Come make I drive your hmmVen, déjame conducir tu...
Come make I drive this your jalo-pyVen, déjame conducir este tu coche viejo
Baby alow me tip you off aloweeNena, déjame darte una propina
See body oMira este cuerpo
(See body see body o)(Mira este cuerpo, mira este cuerpo)
Egba mi oMi corazón
(Egba mi egba mi o)(Mi corazón, mi corazón)
E dey burst my bololoEstá a punto de explotar
Please help me oPor favor, ayúdame
Me I don jam wetin pass me oMe he topado con algo que me supera
Come here wetin dey worry youVen aquí, ¿qué te preocupa?
Bring body make I rock am yeh yehTrae tu cuerpo para que lo mueva, sí, sí
I know you senior meSé que eres mayor que yo
I get money pass your papaTengo más dinero que tu papá
Wetin you want wey I no fit do for you¿Qué quieres que no pueda hacer por ti?
Why you wan dey buga won¿Por qué quieres molestar?
Shey you be kizz Daniel ni¿Eres acaso Kizz Daniel?
You better drop your body armorMás te vale dejar tu armadura corporal
You too dey form with this love of a thingTú también te haces el duro con este asunto del amor
Baby eh lend me lendNena, préstame, préstame
I get pounds for youTengo libras para ti
You wan dey do like say eh¿Quieres actuar como si
Naira no dey endLas nairas no se acabaran?
You too dey stiff dey do like say your waist no dey ehTú también te pones rígido, actuando como si tu cintura no estuviera, eh
E no dey bendNo se dobla
Oya follow my commandoVamos, sigue mi comando
Baby do like I doNena, haz como yo
Baby front and backNena, adelante y atrás
Gimme boom baka boomDame boom baka boom