abule is a song by Patoranking whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.
Hold am tight
Hold am jeje (go pon killa)
This is another story oh, from my one
Make I tell you wetin happen for abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend kunle
Kunle dey there with him gyal-friend shile
Ghetto gyals them dey like takasufe
So many pretty gyals dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everything yapa, everything dey
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from ebute metta
All the way, to niger delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, oh ogologo
I just want sharply take one photo
Before the baba them tell us to go
Ah, oshey
I get many gyals, wey them dey come from mowe
Aj boys, them dey like to throw-away (gunshots)
Omo se gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy gyals like mega thee stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Otras canciones de Patoranking
There are many reasons to want to know the lyrics of abule by Patoranking.
The most common reason to want to know the lyrics of abule is that you really like it. Obvious, right?
When we really like a song, as might be your case with abule by Patoranking, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.
Knowing what the lyrics of abule say allows us to put more feeling into the performance.
If your motivation for searching for the lyrics of the song abule was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.
Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to abule? Having the lyrics of the song abule by Patoranking at hand can settle many disputes, and we hope that it will.
It's important to note that Patoranking, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song abule... So it's better to focus on what the song abule says on the record.
We hope we have helped you with the lyrics of the song abule by Patoranking.