Do you want to know the lyrics of Babylon (feat. Victony) by Patoranking? You're in the right place.
Do you love the song Babylon (feat. Victony)? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Babylon (feat. Victony) by Patoranking? You are in the place that has the answers to your desires.
Babylon
Babylon o
Babylon
Babylon o
Yeah yeah
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Dem say make I no go enemies dem set trap
I waka with leg Like who dey Cele church
Normally I no fear My paddy I dey tell you
If Corona burst me I no still wear mask
Shey you remember when we no fit hold the tears back
When we still dey push Iyana School to Festac
This my tori you no go fit learn
Cos na the kind matter wey go fit to end class
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Blow that kanaku for your face like Okoro
Leader Lion Yes I be idolo
Fight and face my fears no ojoro
Fire burn Babylon
Jésu
Man ah move like a stallion
Jésu
Mi team strong my nuh tag along
Jésu
World Best ah di champion
Vict0ny carry on
Them been dey shenk me say I no be member
I go reset back if I reason my setback
Isi Ebuka, I get big head
And I stubborn pass government wey no gree to end SARS
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I
Babylon
Babylon o
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I
Stubborn
Stubborn
Stubborn for Igboro
Me I go run and run until I find Heavens Gate o
Otras canciones de Patoranking
The most common reason to want to know the lyrics of Babylon (feat. Victony) is that you really like it. Obvious, right?
Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Babylon (feat. Victony)? Having the lyrics of the song Babylon (feat. Victony) by Patoranking at hand can settle many disputes, and we hope that it will.
On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Babylon (feat. Victony) by Patoranking.