Lyrics translated into Español · See the original lyrics
Food for my tableComida para mi mesa
Mula for my handMula para mi mano
If you no send when I no get beforeSi no envías cuando no tenía antes
No worry me I understandNo me preocupa, entiendo
Shebi olowo laye mo¿No soy rico en este mundo?
Abi ki n mo fe soO ¿acaso no quiero hablar?
Na who work wey go chopQuien trabaja come
Na wetin my papa talkEs lo que mi papá dice
Remember just the other dayRecuerdo que el otro día
Nobody wan dey look my faceNadie quería mirarme a la cara
The gbedu scatter the placeLa música hizo que todo se descontrolara
Na baba God gimme the grace oh naDios me dio la gracia, oh sí
Na why I no dey complainPor eso no me quejo
When bad belle deyCuando hay envidia
We dey jolly these daysEstamos felices estos días
But wetin my papa say be sayPero lo que mi papá dice es
Who no like better thing¿Quién no quiere algo mejor?
Who no like better thing oh no¿Quién no quiere algo mejor, oh no?
Who no like better thing o ye ye ye ye¿Quién no quiere algo mejor, oh sí sí sí sí?
Who no like better thing¿Quién no quiere algo mejor?
Wetin be the point¿Cuál es el punto?
Why the boy dey hustle¿Por qué el chico está luchando?
Everything na by graceTodo es por gracia
No be by your muscleNo por tu fuerza
Shebi olowo laye mo¿No soy rico en este mundo?
Abi ki n mo fe soO ¿acaso no quiero hablar?
Na who work wey go chopQuien trabaja come
Na wetin my papa talkEs lo que mi papá dice
Ya ya ya yeSí sí sí sí
Wetin be the point¿Cuál es el punto?
If I get kpa and I no settle my boysSi tengo dinero y no lo comparto con mis amigos
If I dey okay and I no give mama joySi estoy bien y no hago feliz a mamá
Na when you get the money dem go call you sure boyEs cuando tienes dinero que te llaman chico seguro
Wetin be the point¿Cuál es el punto?
If I get kpa and I no settle my boysSi tengo dinero y no lo comparto con mis amigos
If I dey okay and I no give mama joySi estoy bien y no hago feliz a mamá
Na when you get the money dem go call you sure boyEs cuando tienes dinero que te llaman chico seguro
Remember just the other dayRecuerdo que el otro día
Nobody wan dey look my faceNadie quería mirarme a la cara
The gbedu scatter the placeLa música hizo que todo se descontrolara
Na baba God gimme the grace oh noDios me dio la gracia, oh no
Na why I no dey complainPor eso no me quejo
When bad belle deyCuando hay envidia
We dey jolly these daysEstamos felices estos días
But wetin my papa say be sayPero lo que mi papá dice es
Who no like better thing¿Quién no quiere algo mejor?
Who no like better thing oh no¿Quién no quiere algo mejor, oh no?
Who no like better thing o ye ye ye¿Quién no quiere algo mejor, oh sí sí sí sí?
Who no like better thing yo yah¿Quién no quiere algo mejor, yo yah