Do you want to know the lyrics of Better Thing by Joeboy? You're in the right place.
Better Thing is a song by Joeboy whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.
Do you love the song Better Thing? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Better Thing by Joeboy? You are in the place that has the answers to your desires.
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah
When we really like a song, as might be your case with Better Thing by Joeboy, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.
Feel like a star singing the song Better Thing by Joeboy, even if your audience is just your two cats.
A very common reason to search for the lyrics of Better Thing is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.
In case your search for the lyrics of the song Better Thing by Joeboy is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.
Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Better Thing? Having the lyrics of the song Better Thing by Joeboy at hand can settle many disputes, and we hope that it will.
It's important to note that Joeboy, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Better Thing... So it's better to focus on what the song Better Thing says on the record.
On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Better Thing by Joeboy.
Learn the lyrics of the songs you like, like Better Thing by Joeboy, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.