Lyrics translated into Español · See the original lyrics
Yeah yeah ouSí, sí, ou
So many things wey dey botherTantas cosas que molestan
Man stress from friends and family and brothermanEl estrés de amigos, familia y hermanos
Man living like an animalViviendo como un animal
When a problem goesCuando un problema se va
Life comes with another oneLa vida trae otro
But I'm a God, I'm a stronger manPero soy un Dios, soy un hombre fuerte
I be different breed, my kind no be normal oneSoy una raza diferente, la mía no es normal
I'm not trynna be the number oneNo intento ser el número uno
So many legends deyHay tantas leyendas
I'm just trynna be another oneSolo intento ser otra más
But sometimesPero a veces
E dey be like say I wan manyaSiento que quiero escapar
All the pressure and the wahalaToda la presión y los problemas
E dey be like say I don tireA veces siento que estoy cansado
SometimesA veces
E dey be like say I wan manyaSiento que quiero escapar
All the pressure and the wahalaToda la presión y los problemas
I just wanna be aloneSolo quiero estar solo
I don't wanna see no message on my phoneNo quiero ver ningún mensaje en mi teléfono
Nothing dey do me you should knowNada me afecta, deberías saberlo
I just feel like I should do this on my ownSiento que debo hacer esto por mi cuenta
I just wanna be aloneSolo quiero estar solo
If no be love, na money palavaSi no es amor, es problema de dinero
If no be stress, na woman and dramaSi no es estrés, son mujeres y drama
Competition people dey paraLa gente compite y se enoja
Too much beef when I no be mallamDemasiada envidia cuando no soy adivino
Na God dey do am, no be my powerEs Dios quien lo hace, no es mi poder
Grace na koko, the talent na jaraLa gracia es esencial, el talento es un extra
So I lock myself inside my yara go down on my knees, and I call on babaAsí que me encierro en mi refugio, me arrodillo y llamo a papá
But sometimesPero a veces
E dey be like say I wan manyaSiento que quiero escapar
All the pressure and the wahalaToda la presión y los problemas
E dey be like say I don tireA veces siento que estoy cansado
SometimesA veces
E dey be like say wan manyaSiento que quiero escapar
All the pressure and the wahalaToda la presión y los problemas
I just wanna be aloneSolo quiero estar solo
I don't wanna see no message on my phoneNo quiero ver ningún mensaje en mi teléfono
Nothing dey do me, you should knowNada me afecta, deberías saberlo
I just feel like I should do this on my ownSiento que debo hacer esto por mi cuenta
I just wanna be aloneSolo quiero estar solo
I don't wanna see no message on my phoneNo quiero ver ningún mensaje en mi teléfono
Nothing dey do me, you should knowNada me afecta, deberías saberlo
I just feel like I should do this on my own, I just wanna be aloneSiento que debo hacer esto por mi cuenta, solo quiero estar solo
(Sometimes uh yeah yeah)(A veces, uh, sí, sí)