Lyrics of 'Afro Highlife' by Fireboy DML

Do you want to know the lyrics of Afro Highlife by Fireboy DML? You're in the right place.

Do you love the song Afro Highlife? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Afro Highlife by Fireboy DML? You are in the place that has the answers to your desires.

Yeah-yeah

They no know say we dey around
'Cause we dey show up unannounced
But, when they listen to the sound oh, ah
They go start to come around
Tinba ti pe e, k'oma dahun (tinba ti pe e, k'oma)
Tinba f'owo gbe, sh'oma bounce?
(Tinba f'owo gbe, sh'oma)
I know you love the way I sound oh, ah
Oya, turn around
I just dey enter the place
But, I dey killie show
And dem dey love me already
As you dey see me so

Won ni pe kileleyi?
(Afro highlife oh, afro)
Kila tun gbe de?
(Afro highlife oh, afro)
Won ni pe wetin we bring come oh?

Wetin my people wan hear?
(Afro highlife oh, afro)

Zaki, oya, give them oh
Arabaribiraba
See everybody wants to faaji
Na why dem dey call me alhaji
I know you just dey realize
The music makes me feel alive
Give them the bass
(They must to dance)
And if you give them the guitar
(And dem go dance)
Abeg, play the trumpet oh
(They must to dance)
Make dem know who we are
(And dem go dance)
I just dey enter the place (mo daran)
But, I dey killie show (ye-ah, mo daran)
And dem dey love me already (mo daran)
As you dey see me so (ye-ah, mo daran)

Won ni pe kileleyi oh?
(Afro highlife oh, afro)
Kila tun gbe de?
(Afro highlife oh, afro)
Won ni pe wetin we bring come oh?
(Afro highlife oh, afro)
Wetin my people wan hear-'ear-'ear?
(Afro highlife oh, afro)

Oya, give them oh
Arabaribiraba-ra

Sambarinba
(They must to dance)
(And dem go dance)
(They must to dance)
(And dem go dance, dance)
(Afro highlife oh, afro)
Ahh-ah, ahh
(Afro highlife oh, afro)
(Amujei)
(Afro highlife oh, afro)
(Afro highlife oh, afro)

The most common reason to want to know the lyrics of Afro Highlife is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with Afro Highlife by Fireboy DML, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Knowing what the lyrics of Afro Highlife say allows us to put more feeling into the performance.

A very common reason to search for the lyrics of Afro Highlife is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Afro Highlife? Having the lyrics of the song Afro Highlife by Fireboy DML at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Fireboy DML, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Afro Highlife... So it's better to focus on what the song Afro Highlife says on the record.

Learn the lyrics of the songs you like, like Afro Highlife by Fireboy DML, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.