Lyrics translated into Español · See the original lyrics
ChorusCoro
Make dem talkHaz que hablen
Oun ton ri lobe, ton se waru owoOun ton ri lobe, ton se waru owo
Make dem talkHaz que hablen
Kulikuli poun kan odi naira kanKulikuli poun kan odi naira kan
Make dem talkHaz que hablen
We want to know wasup idi ti garri se wonQueremos saber qué pasa, idi ti garri se won
Make dem talkHaz que hablen
Verse 1Verso 1
My brother which kind nonsense be thisHermano, ¿qué tipo de tontería es esta?
The name Nigeria self dey backfireEl nombre Nigeria mismo está fallando
You no fit get common gari for five nairaNo puedes conseguir gari por cinco naira
For poor man to chop now menhn omo I tirePara que un hombre pobre coma, ¡hombre, me canso!
For junction na so, so sandi police dey collectEn la esquina, solo arena, la policía recoge
Agbero don take style leave picking pocketLos agberos se han ido, dejando los bolsillos de los niños
Na so dem eye balls go deh shine for dem socketAsí es como sus ojos brillan en sus cuencas
And if you no drop egunje for dem na heavy racketY si no les das egunje, es un gran problema
Oya my friend pack your car quick, quickOye amigo, empaca tu auto rápido, rápido
Wey your license or your twenty naira roja¿Dónde está tu licencia o tus veinte nairas rojas?
I no deh send you if your papa na ex-sojaNo me importa si tu papá es un ex soldado
Na my salary government dey use dey grease dem shoulderEs mi salario el que el gobierno usa para engrasar sus hombros
Na so i drop money for ten more policemenAsí que dejo dinero para diez policías más
B4 I count ten, I drop everything I earnAntes de contar hasta diez, dejo todo lo que gano
Even the small salary wey I get from TribesmenIncluso el pequeño salario que recibo de Tribesmen
Na only God go punish all of demSolo Dios los castigará a todos
Repeat ChorusRepetir Coro
Verse 2Verso 2
Me and 2shot we wanna settle scoresYo y 2shot queremos saldar cuentas
No need to rush all ye senatorsNo hay necesidad de apresurarse, senadores
Egunje collectors, men in black against usLos recolectores de egunje, los hombres de negro contra nosotros
Of course we gat the guts to burstPor supuesto que tenemos el coraje para explotar
Soja go, soja comeSoldado va, soldado viene
Turn by turn won so doye idileTurno por turno, así es como se hace en el pueblo
Keran maje'le lasan lafi soleNo te apresures, tómatelo con calma
Our economy be like comedyNuestra economía es como una comedia
Talent dey waste, no remedyEl talento se desperdicia, no hay remedio
See dem big belle, dem call am prosperityMira esos grandes vientres, los llaman prosperidad
Bad man plenty pass ina we societyLos malos son más que en nuestra sociedad
49 sitting, 99 standing pack us like sanding,49 sentados, 99 de pie, nos empacan como arena
Ye, ye, yehi yehSí, sí, yehi yeh
Repeat ChorusRepetir Coro
Verse 3Verso 3
Second hand goods plenty now like pure waterLos productos de segunda mano abundan ahora como agua pura
For oversea Naija be the gutterEn el extranjero, Nigeria es la alcantarilla
Lagos state don full with plenty omotaEl estado de Lagos está lleno de muchos omotas
See everywhere not one aje butterVe por todas partes, no hay ni una aje butter
Everybody na sharp man, no slackingTodos son astutos, sin descanso
This man dey give the next man close markingEste hombre está marcando de cerca al siguiente
Hijacking money na solo runs nowSecuestrar dinero es ahora una carrera en solitario
Na which level dis economy dey go, I bow¿A qué nivel está yendo esta economía, me inclino?
Serious issues go dey lie inside coffinAsuntos serios estarán enterrados en un ataúd
If dem discuss am, na very oftenSi los discuten, es muy frecuente
No gocking umunamu talkingNo se burlen, umunamu hablando
Coded tunes, 9ice and I run thingsMelodías codificadas, 9ice y yo manejamos las cosas
Repeat ChorusRepetir Coro
Verse 4Verso 4
Make dem talk how is being runHaz que hablen cómo se está llevando a cabo
Seka koju ibon si rawa ni oti loSeka koju ibon si rawa ni oti lo
Ije teje tete emaje dagunroIje teje tete emaje dagunro
Don't be offended if your name is on the rollNo te ofendas si tu nombre está en la lista
Kayin mu, kasufe, ikan loma gbeleKayin mu, kasufe, ikan loma gbele
Nigeria must be great, loju olo'teNigeria debe ser grandiosa, loju olo'te
Bawo lase mase, eja ka sowo poBawo lase mase, eja ka sowo po
Ka le olote kafi'mo sokanKa le olote kafi'mo sokan
Hausa to Igbo to Yoruba, hey!¡Hausa a Igbo a Yoruba, hey!
Kafi'mo sokanKafi'mo sokan
Repeat ChorusRepetir Coro