Lyrics of ' Family Movement ' by Tilda

Do you want to know the lyrics of Family Movement by Tilda ? You're in the right place.

Family Movement is a song by Tilda whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

If you've been searching for the lyrics of the song Family Movement by Tilda for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

God don create women to be under men
So manpikin go be all and all for family yeyeye
Manpikin go marry woman
And them spend together as husband and wife
Eeh, family movement
But inside the family, husband get his own work to do
And wife get her own work
Person wey no do hin own fine
Nah in sabi, nah in sabi yeyeeye nah in sabi

If woman no chop, husband no dey happy
If they get pickin, pickin no chop, mother no chop
Father dey for balaba

Na Papa be governor for family
Papa I no go forget you
Thank you, thank you, thank you Papa
I dey remember you Papa ooo
Thank you for your help o Papa oo Papa

Mama you be caretaker
Na hin be say Family movement
Mama dey suffer and Papa dey suffer
Eeh, yyeye, aah, yeyee

When man dey suffer and Mama suffer
Them go bring up good pickin wey go look after the family

Mama dey keep house fine
Mama dey look me for belle
Mama dey give me wetin I want

So thank you papa and mama sweet people

Na Mama be caretaker for family
Mama I no forget you
Thank you, thank you, thank you, Mama
I dey remember you Mama
Thank you for your help, o Mama, oo Mama

Play Escuchar " Family Movement " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Tilda

If your motivation for searching for the lyrics of the song Family Movement was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

A very common reason to search for the lyrics of Family Movement is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Family Movement because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Family Movement ? Having the lyrics of the song Family Movement by Tilda at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Family Movement by Tilda .