Small Ting

Simi (NG)

Lyrics translated into Español · See the original lyrics

Small blocking, they talk say na vex oPequeña obstrucción, dicen que están molestos

Small date, you be asking for sex oPequeña cita, pides sexo

Small slap and dey talk say na fightPequeña bofetada y dicen que es una pelea

Small swagger, dey talk say na pridePequeño fanfarrón, dicen que es orgullo

Small kiss, you say: What are we now?Pequeño beso, dices: ¿Qué somos ahora?

We are nothing but pencil, see nowNo somos más que lápiz, mira ahora

Small play, you say: Baby, it's overPequeño juego, dices: Cariño, se acabó

And this hoes ain't loyalY estas mujeres no son leales

And naso small ting, dey become long tingY así, una pequeña cosa se convierte en algo grande

I'm telling you something, you never see nothingTe estoy diciendo algo, nunca has visto nada

Na so small ting take dey strongAsí es como una pequeña cosa se vuelve fuerte

Small ting take dey longUna pequeña cosa tarda mucho

But it's alright, yeah it's alright, small girl, big GodPero está bien, sí, está bien, pequeña chica, gran Dios

Na so small ting take dey strongAsí es como una pequeña cosa se vuelve fuerte

If dem wan talk, make dem talkSi quieren hablar, que hablen

But it's alright, girl it's alright, small girl, big GodPero está bien, chica, está bien, pequeña chica, gran Dios

Small ginger, won ni pe mu bee ganPequeño entusiasmo, dicen que eres muy emocionante

Small singer wey dey break e recordPequeño cantante que rompe récords

Small question, dem talk say you jealousPequeña pregunta, dicen que tienes celos

Tell me who be precious?Dime quién es precioso

Small fresh wey you freshPequeña frescura que tienes

Small doh wey you getPequeño dinero que tienes

Small sense wey you setPequeño sentido que tienes

See as dem dey vexMira cómo se molestan