Do you want to know the lyrics of Asiwaju by Ruger? You're in the right place.
If you've been searching for the lyrics of the song Asiwaju by Ruger for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.
Do you love the song Asiwaju? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Asiwaju by Ruger? You are in the place that has the answers to your desires.
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh
See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
Cheers to my friends and clique
When I call demma all pulling up quick
Strapped up with the guns and the swords and things
Bring hell to anybody wey try test me
I'm your daddy, I'm your uncle, I'm your popsy
I be old man, no go dey call me gen-z
Brother see, steady giving them gap
Mo ti lo far, they can never near me
As my laba laba just go
My oyinbo wife don show
Omo, my polo white, my face show
Sweet boy for life, you don't know
Your serious babe dey worry my phone
E don dey sup for back, you don't know
Everyday we dey run am on code
You suppose to know how the thing go
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh
See, I'm ahead of them, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
See, omo na me dey lead, asiwaju
I'm a fucking baller, ighalo ni mi
No man fit talk shit to me
Ni ilu mi, you go collect o
I'm on a different steeze
Singlet, belt and ripped out jeans
Man too wise, I no fit lose that cheese
Oluwa thunder my body with blessings
Ogbeni! Ogbeni! Leave that thing
When I say kukuruku! Cook that thing
Who dey che- who dey check am, oya look that thing
Face white, yansh black, I rebuke that thing
Make nobody try stress me, I no be jjc
I don't know if you get it, on a top rating, affiliate with the best team
You wan race me? We no dey do the same thing
Canoe no be jet ski, omo you say wetin
No go reason me less, omo you go chop craping
I do it diligently
Won le mi, won le ba mi
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh
Man getting high till I fade out
If the vibe no pure, on my way out
Hullabaloo, anytime we step out
The men dem outside, we no dey house
No dey look for us, we no dey house
You no dey see the mulla, we don spray out
Thank God say the maga don pay out
Ope oh
There are many reasons to want to know the lyrics of Asiwaju by Ruger.
The most common reason to want to know the lyrics of Asiwaju is that you really like it. Obvious, right?
A very common reason to search for the lyrics of Asiwaju is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.
In case your search for the lyrics of the song Asiwaju by Ruger is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.
Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Asiwaju because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.
Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Asiwaju? Having the lyrics of the song Asiwaju by Ruger at hand can settle many disputes, and we hope that it will.
On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Asiwaju by Ruger.
Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Asiwaju by Ruger.