Lyrics translated into Español · See the original lyrics

Number oneNúmero uno

I don't need adviceNo necesito consejos

Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my sizeHablan lo que hablen, no les presto atención, no son de mi talla

Came from the back door, straight to the front doorVine por la puerta de atrás, directo a la puerta principal

I no dey disguise, oh chaleNo me disfrazo, oh chale

No dey disguise, oh chaleNo me disfrazo, oh chale

First they love you, then they stab you, omo na the story of my lifePrimero te aman, luego te apuñalan, esa es la historia de mi vida

Came from the back door, straight to the front door, I no dey disguiseVine por la puerta de atrás, directo a la puerta principal, no me disfrazo

Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my size, oh chaleHablan lo que hablen, no les presto atención, no son de mi talla, oh chale

No be my size, oh chaleNo son de mi talla, oh chale

I don't wanna go outside, wan wa miNo quiero salir, quieren verme

Nigboro sango, wan wa miEn la esquina de Sango, quieren verme

Awon temi gan, wan la miMis amigos quieren atraparme

Omo ma lo filokulo, don't try me, yeahNi se te ocurra meterme en problemas, sí

Kilode to fe gba me o¿Qué quieren de mí?

Shay na because of my khaki o¿Es por mi khaki?

They want to put sand sand for my garri oQuieren arruinar mi garri

Araadugbo egbami oAncianos, ayúdenme

I don't need adviceNo necesito consejos

Talk wey dem talk, I no pay attention, dem no be my sizeHablan lo que hablen, no les presto atención, no son de mi talla

Came from the back door, straight to the front doorVine por la puerta de atrás, directo a la puerta principal

I no dey disguise, oh chaleNo me disfrazo, oh chale

No dey disguise, oh chaleNo me disfrazo, oh chale

First they love you, then they stab you, omo na the story of my lifePrimero te aman, luego te apuñalan, esa es la historia de mi vida

Omo na who send their carnival¿Quién envió su carnaval?

Dem no no sey, me sef I be hannibalEllos no saben que también soy Hannibal

I dey chop flesh, omo I be cannibalMe como la carne, soy un caníbal

And my nigga belly, omo he be talibanY mi amigo, él es talibán

Omo for the matter I be like kabila, I be human beingEn este asunto, soy como Kabila, soy un ser humano

Me sef I be human beingTambién soy un ser humano

I getti money wey go buy their dreamsTengo dinero para comprar sus sueños

I get money, only one man no for get this powerTengo dinero, solo un hombre no tiene este poder

Twenty two man wey dey hate the brotherVeintidós hombres que odian al hermano

If I hear pim, I go cause kasalaSi escucho algo, armaré un escándalo

If I drop gbedu, e be straight galalaSi pongo música, será directo galala

I dey like martyr, ken saro-wiwaMe gusta ser mártir, como Ken Saro-Wiwa

For their badmind, me I for dey shalangaPara su envidia, yo estaré tranquilo

If my man fuck up, I go treat the matterSi mi hombre se equivoca, trataré el asunto

If your man fuck up, I go street the matterSi tu hombre se equivoca, trataré el asunto