Do you want to know the lyrics of Peace by Mohbad ? You're in the right place.
On our website, we have the complete lyrics of the song Peace that you were looking for.
(Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?)
(Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar)
(Yo)
Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace (Ìmọ́lẹ̀)
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor (survivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser, faster than a bullet
Flyin' like a rocket, badman will never rest
King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn, uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere? (Kai)
Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
Oh-oh, ha
Ìyàwó mí ṣ'odá tó romipín?
Ò fí mí si'lẹ na, mo ńfá cigar
Kákiri lọdọ àwọn aboki
(Ìrù kileleyi? Mí ò fẹ gbọ)
Oh-oh, ah, eh!
Wetin be this one like this?
Been through many things
Many-many gists
But, I still find my peace
Oh-oh, ah
I dey do like say me I no dey see
Like say I no dey hear
Which kind person be this?
Oh-oh, ah
Wetin be this one like this?
Been through many things l'át'ayé Genesis
I be dealin' with frenemies
Survivor ('vivor)
Mí ò ní gbà (mí ò ní gbà)
Money chaser (money chaser), faster than a bullet (gbà)
Flyin' like a rocket, badman will never rest
King of South and the West
Faster than a car, wọn fẹ bà mí sáà
Faster than a Benzo, Ijebu ló lẹwẹ so
Bad vibes on the gram (uhn, uhn-uhn-uhn)
Reading my Psalm, I'm so biblical (Ọlọhun) (uhn-uhn-uhn)
Ayé tó l'ọkàdá, wọn dẹ tún ní car
Dem wan tear your knicker
Dem wan to turn your teacher
Before you hammer, oh my nigga, oh my nigga
You go dey when I no get ginger?
Oh my nigga, oh my nigga, ṣé you go dey when I no get raba?
'Cause my mama, 'cause my mama been prayin' for me say make I jèrè
Oh my babe, oh my babe, ṣé you go dey before my Surulere?
There are many reasons to want to know the lyrics of Peace by Mohbad .
When we really like a song, as might be your case with Peace by Mohbad , we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.
A very common reason to search for the lyrics of Peace is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.
In case your search for the lyrics of the song Peace by Mohbad is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.
Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Peace ? Having the lyrics of the song Peace by Mohbad at hand can settle many disputes, and we hope that it will.
It's important to note that Mohbad , in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Peace ... So it's better to focus on what the song Peace says on the record.
We hope we have helped you with the lyrics of the song Peace by Mohbad .