Lyrics of ' Better Thing ' by Joeboy

On our website, we have the complete lyrics of the song Better Thing that you were looking for.

If you've been searching for the lyrics of the song Better Thing by Joeboy for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song Better Thing ? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Better Thing by Joeboy? You are in the place that has the answers to your desires.

Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand

Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh na

Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
Wetin be the point

If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point

If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The gbedu scatter the place
Na baba God gimme the grace oh no

Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye
Who no like better thing yo yah

Play Escuchar " Better Thing " gratis en Amazon Unlimited

There are many reasons to want to know the lyrics of Better Thing by Joeboy.

When we really like a song, as might be your case with Better Thing by Joeboy, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Knowing what the lyrics of Better Thing say allows us to put more feeling into the performance.

Feel like a star singing the song Better Thing by Joeboy, even if your audience is just your two cats.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Better Thing ? Having the lyrics of the song Better Thing by Joeboy at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Joeboy, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Better Thing ... So it's better to focus on what the song Better Thing says on the record.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Better Thing by Joeboy.