Lyrics of ' Beginning ' by Joeboy

Do you want to know the lyrics of Beginning by Joeboy? You're in the right place.

On our website, we have the complete lyrics of the song Beginning that you were looking for.

If you've been searching for the lyrics of the song Beginning by Joeboy for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song Beginning ? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Beginning by Joeboy? You are in the place that has the answers to your desires.

Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (oh, no)
Spend a couple couple milli on you (yeah, yeah)
Give you loving till you say e don do (ye, ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (ye, ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer (fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck

Play Escuchar " Beginning " gratis en Amazon Unlimited

When we really like a song, as might be your case with Beginning by Joeboy, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Beginning was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

Feel like a star singing the song Beginning by Joeboy, even if your audience is just your two cats.

A very common reason to search for the lyrics of Beginning is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Learn the lyrics of the songs you like, like Beginning by Joeboy, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Beginning by Joeboy.