Lyrics of 'Pidgin English' by Chiido

Pidgin English is a song by Chiido whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

Chorus 2x
My Brother wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

My sister wetin you dey do
I dey speak p pidgin english (2x)
I dey speak pidgin english ei yo

Verse 1
I be African, Nigerian with a lot of vibe, soul and pride
Wetin i dey speak, na pidgin English
I'm an artist distinguished
What you really know about me or where i come from
Or wetin i dey do behind the scene
Feel it rough when i come, with, a Style
It gets deeper for real
[Chere im na bia o]
I dey make music wey people go understand
I still dey put slangs wey people go dance to
Clap their hands to, shake body to
The songs i dey make na classicals
When i dey lagos [na pidgin english]
When i dey ghana [na pidgin english]
When i dey uk [na pidgin english]
Every where i go I dey speak [pidgin english]

Repeat Chorus

Verse 2
I dey for uk now
People dey ask me
wetin i dey speak
I say na pigin english
[but excuse me mate, we don't really understand what you are saying]
You think say i fear i be immigrant
Call feds you think say i care no
Why you harrass me like i no enter this place wit my passport
My family for Port Harcourt
Na dem i dey try support
All i need is some education
and a chance for my music to sound on radio station
Wait i forget speak pigin
Wey for london trafalger square dem still dey feed pigeons
We get slangs for the place I dey come from
Commot for road cause I dey london
If you ask me wetin
I dey speak with the british
I go tell you na pidgin english

Chorus - Lady K 2x
As a typical nigerian, born in lagos, na pidgin English i dey speak
No confrontation no disturbance
step aside i dey speak fo my nation
If you no understand the kind english i dey speak o
It doesn't matter, shake your body
To the beat and sing with me ehoo

Chorus - Kevin 3x
You know i rep for my nation
This is the music that
We love in my nation [ehoo]

Play Escuchar "Pidgin English" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de Chiido

The most common reason to want to know the lyrics of Pidgin English is that you really like it. Obvious, right?

If your motivation for searching for the lyrics of the song Pidgin English was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

A very common reason to search for the lyrics of Pidgin English is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

In case your search for the lyrics of the song Pidgin English by Chiido is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Pidgin English? Having the lyrics of the song Pidgin English by Chiido at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Chiido, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Pidgin English... So it's better to focus on what the song Pidgin English says on the record.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Pidgin English by Chiido.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Pidgin English by Chiido.

Learn the lyrics of the songs you like, like Pidgin English by Chiido, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.