Lyrics translated into Español · See the original lyrics
(Vibez)(Vibez)
Ta-ta-riTa-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-riTa-ta-ri-pa, ta-ta-ri
Ta-ta-ri-pa, ta-ta-ri, paTa-ta-ri-pa, ta-ta-ri, pa
Sabi, girl, no dey too like talkSabi, chica, no te gusta mucho hablar
Animals dey in human formLos animales están en forma humana
Padi, man, nobody like workAmigo, hombre, a nadie le gusta trabajar
But you must hustle if you wan' chopPero debes esforzarte si quieres comer
E no finish dem wan fight usNo termina, quieren pelearnos
If them dey run, dem no fit catch upSi ellos corren, no pueden alcanzarnos
I no dey form say I too righteousNo finjo que soy demasiado recto
No come dey form say you too like usNo finjas que te gustamos demasiado
Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my moneyNo tengo tiempo para el odio y la mala energía, tengo mi mente en mi dinero
Make you dance like Poco LeeHaz que bailes como Poco Lee
Steady green like broccoliConstantemente verde como el brócoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasyConstantemente en mi camino, no quiero escuchar lo que quieren decirme, el dinero es mi fantasía
Dem wan dey check if my tap e no rushQuieren comprobar si mi grifo no tiene prisa
But e dey rush (e dey rush)Pero tiene prisa (tiene prisa)
E dеy rush well, well, e bе much (e be much)Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
Na God dey make my tap, e dey rushDios hace que mi grifo tenga prisa
The kind money we touch, yeahEl tipo de dinero que tocamos, sí
E dey rush (e dey rush)Tiene prisa (tiene prisa)
E dey rush well, well, e be much (e be much)Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
No be hype, everybody dey crushNo es exageración, todos tienen un flechazo
There's no dulling with us (there's no dulling with us)No hay aburrimiento con nosotros (no hay aburrimiento con nosotros)
Pa-pa-riPa-pa-ri
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (yeah)Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri (sí)
Ta-ta-ri-pa, pa-pa-ri-paTa-ta-ri-pa, pa-pa-ri-pa
Ta-ra-pa-pa-ri-paTa-ra-pa-pa-ri-pa
Jofunmi Japata, I dey go Ghana (yeah)Jofunmi Japata, voy a Ghana (sí)
You never touch, you dey form papas (yeah)Nunca has tocado, finges ser papá (sí)
Which kind money we never see before?¿Qué tipo de dinero nunca hemos visto antes?
Kosi elomi gat me feelin' I'm the oneKosi elomi me hace sentir que soy el elegido
Aje, aje, ajeAje, aje, aje
Can never take my cake away, ajeNunca pueden llevarse mi pastel, aje
You can't count my graceNo puedes contar mi gracia
I just dey my lane, my laneSolo estoy en mi camino, mi camino
Me no get the time for the hate and the bad energy, got my mind on my moneyNo tengo tiempo para el odio y la mala energía, tengo mi mente en mi dinero
Make you dance like Poco LeeHaz que bailes como Poco Lee
Steady green like broccoliConstantemente verde como el brócoli
Steady on my grind, no wan hear what they wan' telly me kudi na my fantasyConstantemente en mi camino, no quiero escuchar lo que quieren decirme, el dinero es mi fantasía
Dem wan dey check if my tap e no rushQuieren comprobar si mi grifo no tiene prisa
But e dey rush (e dey rush)Pero tiene prisa (tiene prisa)
E dey rush well, well, e be much (e be much)Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
Na God dey make my tap, e dey rushDios hace que mi grifo tenga prisa
The kind money we touch, yeahEl tipo de dinero que tocamos, sí
E dey rush (e dey rush)Tiene prisa (tiene prisa)
E dey rush well, well e be much (e be much)Tiene prisa, bien, bien, es mucho (es mucho)
No be hype, everybody dey crushNo es exageración, todos tienen un flechazo
There's no dulling with us (there's no dulling with us)No hay aburrimiento con nosotros (no hay aburrimiento con nosotros)
'Cause e dey rushPorque tiene prisa
E dey rush well, well, e be muchTiene prisa, bien, bien, es mucho
Na God dey make my tap, e dey rushDios hace que mi grifo tenga prisa
The kind money we touchEl tipo de dinero que tocamos
E dey rushTiene prisa
E dey rush well, well, e be muchTiene prisa, bien, bien, es mucho
No be hype, everybody dey crushNo es exageración, todos tienen un flechazo
There's no dulling with us (there's no dulling)No hay aburrimiento con nosotros (no hay aburrimiento)
Yeah, yeahSí, sí
Yeah, yeahSí, sí