Lyrics of 'Oyi' by 2Baba

Do you want to know the lyrics of Oyi by 2Baba? You're in the right place.

On our website, we have the complete lyrics of the song Oyi that you were looking for.

Oyi is a song by 2Baba whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

Do you love the song Oyi? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Oyi by 2Baba? You are in the place that has the answers to your desires.

Oh alright
Yeah yeah yeah

Help me spread this message like Globacom
Make nobody come here dey come dey form
I know say no be everybody follow come A
Nd no be every wey be silicon
Ehen
Make dem no come dey wash you
And make you do exactly what you want do
Make you no say I no tell you
Make you no let devil come dey use you
But if I tell you say I love you
Abeg abeg no go turn me to your mugu

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time, you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

If body dey hot you, drink water
No come come, dey form like butter
Because I know say you know say I know you
And no be every dressing go fit you
Make you no make me mara eh
Attentiveness for my matter eh
I no fit halla, I no fit shout
I no wan make, na me and you dem talk about
And if I tell you say I like you
Abeg no let shakara come dey kill you

That time, 30 billion no go do you
That time, Edumoga no go see you (hehe)
And if I start to dey stress you
Let me know because I no want to vex you
Bottom line, na only you wey know you
The same time you go do wetin wey favour you

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Make you dey check yourself
Before you come dey do wetin go cast you
Cause I don try for your matter
Make you butter, make you no dey do pass you
Cause I go do my own
And you go do your own
Anything wey remain
Na bone we go bone
Cause life is too short for debating
Levels too pure for you, na wetin

Ah ah eh eh oyi
Alo ma yego ligbo
So make we do di thing jeje
Make we do de life show
Eya eh eh, oyi
Alo ma yo otukpo
So just be living your life
And do di thing jeje, life show

Play Escuchar "Oyi" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 2Baba

There are many reasons to want to know the lyrics of Oyi by 2Baba.

The most common reason to want to know the lyrics of Oyi is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with Oyi by 2Baba, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Feel like a star singing the song Oyi by 2Baba, even if your audience is just your two cats.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Oyi because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Oyi by 2Baba.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Oyi by 2Baba.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Oyi by 2Baba.