Lyrics of 'Shoemaker' by 121SELAH

Do you want to know the lyrics of Shoemaker by 121SELAH? You're in the right place.

If you've been searching for the lyrics of the song Shoemaker by 121SELAH for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song Shoemaker? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Shoemaker by 121SELAH? You are in the place that has the answers to your desires.

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
L know say na you fit fix am (nah nah)
Shoemaker where you dey
I need you now

Shoemaker where you dey
Come fix my shoe
Shoemaker where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of shoe
Go give a carpenter (nah nah)
'Cause e no sabi the work at all o

Carpenter where you dey
Come and fix my chair
Carpenter where you dey
I need you now
I call you because
I know say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of chair
Go give a shoemaker (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
Heart fixer where you dey
I need you yes

Heart fixer where you dey
Come fix my heart
Heart fixer where you dey
I need you now
Call you because I know
Say na you fit fix am (nah nah)
I know where you dey
I know where to find you

Know where you dey
I know where to find you
Know where you dey
I know where to find you

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Oh oh oh oh
The point be say
Na person wey go fix am
Me I go call o
'Cause na him sabi the thing
Well well o, well well
I no go carry matter of heart
Go give a human o (no no)
'Cause e no sabi the work at all o

Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you
Oh oh oh oh oh
Heart fixer o
Right now I need you o
Right now I need you o

Play Escuchar "Shoemaker" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de 121SELAH

There are many reasons to want to know the lyrics of Shoemaker by 121SELAH.

The most common reason to want to know the lyrics of Shoemaker is that you really like it. Obvious, right?

If your motivation for searching for the lyrics of the song Shoemaker was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

It's important to note that 121SELAH, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Shoemaker... So it's better to focus on what the song Shoemaker says on the record.

Learn the lyrics of the songs you like, like Shoemaker by 121SELAH, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.