Lyrics of 'CIA (Criminal In Agbada)' by Yemi Alade

If you've been searching for the lyrics of the song CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song CIA (Criminal In Agbada)? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade? You are in the place that has the answers to your desires.

What you say now?
Yemi Alade, pop on dis on

Na who be thief, na who be criminal
Shebi na the man wey dey take all of the money na
Na the same man wey say he go free me na
The same man wey con dey treat me like a prisioner
Na who be thief na who be criminal
Who be the owner of the money wey your chopping na
Oga the people wey you promise you go give dem land
You don dey use your hand to build another man land

Ah ah na who be the thief ooh
(Ole ole ole ole)
I say na who be thief ooh
(Ole ole)
Criminal in agbada
Killing our motherland
Suffocating our agenda
Sitting on the common man

Before before na we be future
You tell us say na we be future of tomorrow ahaaa
Omo the future don dey scatter
You no know say the future don be man naw, yeah e
Lies of our life and everything they gave you
Oh oh oh oh oh

Criminal in Agbada
Suffocating our agenda
E be we wey put am for ladder ooh
He used our dreams to climb ladder

(Ole ole ole)
All of dem na criminal
(Ole ole ole)
Criminal in agabda
Power power criminal in agbada
No, no, no, no, no, no

Touch am cos power fit chop you up o
Even when you get a little it’s still not enough o
The whole power in Africa
Is crippled by dthe wickedness in governance
No lie no lie nothing for we to get no mind
But we just dey dey hope
I never see I never see a continent as tenacious as Africa
Even if you bring fire, even if you bring smoke
Anything wey you give us, we go chop and we go still hope
Ibile ni mi won fi progress if u don’t know
Eeh na criminal in Agbada, e ba mi ki criminal

Ole ole ole ole
Won le body si body owner
Ole ole ole ole

Mr criminal, criminal in agbada
Very dirty politician
Criminal in agbada
Agbada o, issa criminal in agbada
No be wey put am for ladder
Using our dreams to climb ladder
Falling our hope
Criminal

(Ole ole) Dem be criminal
(Ole ole) Check criminal
(Ole ole) Criminal in agbada
(Ole ole) Power power power
Criminal in agbada
No no no, no no no

Yemi Alade oh

The most common reason to want to know the lyrics of CIA (Criminal In Agbada) is that you really like it. Obvious, right?

Knowing what the lyrics of CIA (Criminal In Agbada) say allows us to put more feeling into the performance.

Feel like a star singing the song CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade, even if your audience is just your two cats.

A very common reason to search for the lyrics of CIA (Criminal In Agbada) is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to CIA (Criminal In Agbada)? Having the lyrics of the song CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Yemi Alade, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song CIA (Criminal In Agbada)... So it's better to focus on what the song CIA (Criminal In Agbada) says on the record.

We hope we have helped you with the lyrics of the song CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade.

Learn the lyrics of the songs you like, like CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song CIA (Criminal In Agbada) by Yemi Alade.