Lyrics of ' Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) ' by Yemi Alade

On our website, we have the complete lyrics of the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) that you were looking for.

Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) is a song by Yemi Alade whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

Maybach Music
Lover, lover
Lover, lover
Oh my gosh, oh

‘My Tomatoe Joss’, na wetin he dey call me
Him no know wetin I do wey make am mad over me
Fine girls them plenty, but he leave dem and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, I'm taken

It's the boss, yes
All black in the brand new Porsche
No doubt baby it's that boy
Hit up, huh, it's Rick Ross
Caught a flight and jumped up right here
AP, iced out the neck
Hunnid bottles all at once
Lights come on, that's when I get done
Double M number one (Maybach Music)
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum
Drop it down shake it up sum

I no go do you corna (corna, corna)
Na, you my true lova (lova, lova)
Whether winter or summer (summer, summer)
Baby, me no go freaker (freaker)
Me no go freaker!

For you am I no go area (eeeh, no go area)
Many toasters for my area (many toasters for my area)
But I no give them face (for you I be no go area)
Love no dey them face (eh no go area)

What!
Eh eh, I'm taken
Oh no, I'm taken

Oh my Gosh oh (eh, am taken)
Oh my Gosh oh (am taken now)
Oh my Gosh oh
Yeeeah, am taken
Ah!

Oh my Gosh oh
Oh my Gosh oh (am taken oh)
Oh my Gosh oh, ooo

‘My Tomatoe Joss’ (Jos)
Na wetin he dey call me (gosh)
Him no know wetin I do wey make am mad over me (hah!)
Fine girls plenty, but he leave them and he chose me
Him say as e be, no other girl fit overthrow me

Yemi Alade oh
(Oh My God, Fiokee)
Oh, Effyzzie yea yea yea
Coublon oh, e dey beat oh
Lova, lova (Swaps swaps)
Lova, lova
Summer, summer, summer

There are many reasons to want to know the lyrics of Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) by Yemi Alade.

The most common reason to want to know the lyrics of Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) is that you really like it. Obvious, right?

If your motivation for searching for the lyrics of the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

Feel like a star singing the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) by Yemi Alade, even if your audience is just your two cats.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) ? Having the lyrics of the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) by Yemi Alade at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Yemi Alade, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) ... So it's better to focus on what the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) says on the record.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) by Yemi Alade.

Learn the lyrics of the songs you like, like Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) by Yemi Alade, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Oh My Gosh (Remix) (part. Rick Ross) by Yemi Alade.