Lyrics of 'Mr. President' by African China

Do you want to know the lyrics of Mr. President by African China? You're in the right place.

On our website, we have the complete lyrics of the song Mr. President that you were looking for.

If you've been searching for the lyrics of the song Mr. President by African China for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Play Escuchar "Mr. President" gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de African China

When we really like a song, as might be your case with Mr. President by African China, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

It's important to note that African China, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Mr. President... So it's better to focus on what the song Mr. President says on the record.

Learn the lyrics of the songs you like, like Mr. President by African China, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Mr. President by African China.