Lyrics of ' Mr. President ' by African China

Do you want to know the lyrics of Mr. President by African China? You're in the right place.

On our website, we have the complete lyrics of the song Mr. President that you were looking for.

If you've been searching for the lyrics of the song Mr. President by African China for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Verse 1
Food e no dey
Brother eh water no dey
And our country no good o
Everyday for thief, one day for owner eh
Poor man wey thief maggi
Omo, dem go show im face for crime fighter (crime fighter)
Rich man wey thief money
Omo, we no dey see their face for crime fighter
Tell me something now rudeboy

Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Rich man go dey halla prayer (modupe)
Poor man go dey shout (anwuola m ei)
Make una lead us well
No let this nation to fall inside well

Chorus
Mr. President [Lead us well]
If you be governor [Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]
Oya lead us well [Nne me eh, Govern us well]
If you be senator [Senate am well]
If you be police [Police well well, no dey take bribe]

Verse 2
Fuel e no dey
Brother eh transportation no dey
And our road e no good o
What about the NEPA people o
we no get light
Everybody just dey halla
fuel no dey, na how we wan survive
Many youth ready for work
but as work no dey
na how dey wan survive
We be giant of Africa
but to get visa enter Ghana
na WAEC [oh my God]
Policeman go see white
e go tell you say
I say that thing na red
Tell me something my people
Make una lead us well,
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Verse 3
Alhaji wey pull Khaki
say the name of him party
People Destroying People
Na the name of the party
election for my country
na paddy paddy
wayo wayo
arrange no ni
People wey vote them in
still dey live in pain
This na disgrace
I am so ashamed
We don collect shop permit
Collect trading permit
trading permit
You still dey burn shop
You wan tell me say
you no know when them pay
Why you dey make us
dey live in pain
Make una lead us well
no let this nation to fall inside well

Repeat Chorus

Omo nothing dey par
Anything wey par na witch
Na im make we dey say
Omo no lele
Tanke (echo)

Repeat Verse 1

Repeat Chorus

Repeat Verse 2

Baba God help this country

Repeat Chorus till fade

Play Escuchar " Mr. President " gratis en Amazon Unlimited

Otras canciones de African China

There are many reasons to want to know the lyrics of Mr. President by African China.

Knowing what the lyrics of Mr. President say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Mr. President was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

Feel like a star singing the song Mr. President by African China, even if your audience is just your two cats.

A very common reason to search for the lyrics of Mr. President is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

In case your search for the lyrics of the song Mr. President by African China is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Mr. President because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Mr. President by African China.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Mr. President by African China.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Mr. President by African China.