Lyrics of 'Bad To Me' by Wizkid

On our website, we have the complete lyrics of the song Bad To Me that you were looking for.

Do you love the song Bad To Me? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Bad To Me by Wizkid? You are in the place that has the answers to your desires.

Hiye, burst it my way
This kind of body don dey cause a migraine
And when we leave, we fit do am your way
Or if you want, we fit do am my way
Hiye, two shot I don take
You turn me on I no dey go I one dey
I no dey care, say the bad mind dem pree
Money on mi mind all day

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want

Lady, girl, say your body bad to me
Pass make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge—ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye ge ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe)

All for you baby
If that money dey too much say make you talk
'Cause you know the money long, ooh, yeah
Break your back with it
Yeah, na me and you dey talk, no one involved
Baby girl, make I indulge you, yeah

Lose my way, oh
This kind, this kind love, yeah
Wey dey make me want more, woah
Come my way, oh
This kind, this kind love, yeah
I dey want for the night
Make I know how you feel, how you want am?

Lady, girl, say your body bad to me
Pass, make I choke, make I feel am, oh
Baby girl, you know as e be, oh
Yeah, we dey love till the morning
Bad girl addicted to me
Only you know as e dey do me
Only you know as e dey do me, oh-woah, girl

Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
De-mah, ge-ge-ge-ge (oh, yeah, ge-ge)
Casamigos (casamigos)
For my amigos (for my amigos)
Wa jogede (wa jogede)
Baby, wa jogede (wa jogede)
Ee-ye, ge-ge (ee-ye, ge-ge)
Kon she iyepe (kon she iyepe), ok

There are many reasons to want to know the lyrics of Bad To Me by Wizkid.

The most common reason to want to know the lyrics of Bad To Me is that you really like it. Obvious, right?

Knowing what the lyrics of Bad To Me say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Bad To Me was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Bad To Me by Wizkid.

Learn the lyrics of the songs you like, like Bad To Me by Wizkid, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.