Lyrics of 'Oga Police' by P-Square

On our website, we have the complete lyrics of the song Oga Police that you were looking for.

Na which kind yawa bi dis yi e
Oh

I was driving, wasn't speeding so fast
I just dey go jeje, I no high
See this honey
She was looking so fly
As I dey try to step up to her
Then she said hi
Come on, baby, make you step into my car
Me I go take you to a place
Wey you go like, I no lie
Make you sit back relax and feel fine
Cos seriously I get plans
Then all of a sudden see then them a coming
They tell me make I stop but I don't know why
Who be that, the police
They took my papers from me
And I say sir
Why you do me so

Oga police e
Wetin be dis e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no
See wetin I dey miss
Oga police e
Wetin be this e
You just dey stress me, dey vex me
Na which kind yawa be dis e
Why you doing dis e
Oh, no

Oga police yi e
Na which kind yawa be dis yi e
Oh, no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly
With a friend from america
Wey get money
And for my front
Ishiewu and turkey
Different kind of shayo
We dey make eye doti
Plenty bobos just dey make the noise (hey)
Enough chickitos just dey make their choice (one more plate)
As I dey hail my guy
Begin dey wash my hand e
I just dey start e
Then all of a sudden, see then them a coming
Everybody start to run
But I don't know why
Who be dat, the police
They put their handcuffs on me
Then I say, sir, na wetin I do

Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you
I no know oh
Even though you be superstar
Them go still come embarrass you
Tell me
Na wetin you go do for this life
Wey police no go come harass you

Oga police e
Wetin be this e
Na which kind yawa be this e
No, no
Na which kind yawa be this e
No, no, no, no, no, no, no, no
For my woman, to my friends

There are many reasons to want to know the lyrics of Oga Police by P-Square.

When we really like a song, as might be your case with Oga Police by P-Square, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Knowing what the lyrics of Oga Police say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Oga Police was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

In case your search for the lyrics of the song Oga Police by P-Square is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Oga Police because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Oga Police? Having the lyrics of the song Oga Police by P-Square at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Oga Police by P-Square.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Oga Police by P-Square.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Oga Police by P-Square.