Lyrics of 'New Religion (feat. Asake)' by Olamide

New Religion (feat. Asake) is a song by Olamide whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

If you've been searching for the lyrics of the song New Religion (feat. Asake) by Olamide for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song New Religion (feat. Asake)? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of New Religion (feat. Asake) by Olamide? You are in the place that has the answers to your desires.

Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
RIP to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody wey dey hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me dey taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

Wo black face lo ko hard life, I just dey chop life
No stressing living soft life
I don’t know how I survive this tour life
Girls weh want get my baby reach 4/5
Every word weh de come out of my mouth
I de monetize am baba I no get energy
And I can’t really shout and I can’t really mtcheww wo
Mio shakomo remedy
Cash money cash Moolah
Cash in cash out baby why should I
Catch feelings more than a flight baby cancel am
E de pain me like blackface and tribunal
Wo! I too soft like puff puff
And my bank alert bad, you go mad you go off
Guy you better wear glove
Before you touch am
It dey hot it dey smoke it dey burn

Olomi wombe o
Ko de ye koma lobe
Lifestyle Agba baller
R.I.P to Pele
Dribble like Maradona
Baby malosonta
Nobody to ta
Lagos to Minnesota
No cap
Nobody weh de hotter
I no fit
No fit do mediocre
O ri Balenciaga
I got moves like jagger
I know jago I know jaga
No dey follow me de taka
New religion eckankar
Premium be the swagger
No send no baga
Nfana ibaga
It be like say dem dey gather oh
For my matter oh
I get the magic
Abracadabra oh

Melody pelu harmony pelu peace nikan nimo fe
I no get strength to be fair
No intruding my private affair
Be you family or my friend
Oya pause shoti gbo scores
Nigga of course why you come dey pompous
Flow so delirious stupendous
And the opps they envious
They can’t be us
I accept say I change me I no be same guy
I de push P everyday I be game guy
Only dead fish goes with the flow dead guy
No de whine me I no de joke omo take time
Travel all around the globe, obo do oyinbo
We dey take pictures, we dey strike we dey pose
My G my shit really fly, too dope
And the girls sniffing on my body like dem dey do coke

There are many reasons to want to know the lyrics of New Religion (feat. Asake) by Olamide.

The most common reason to want to know the lyrics of New Religion (feat. Asake) is that you really like it. Obvious, right?

Knowing what the lyrics of New Religion (feat. Asake) say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song New Religion (feat. Asake) was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

Feel like a star singing the song New Religion (feat. Asake) by Olamide, even if your audience is just your two cats.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of New Religion (feat. Asake) because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to New Religion (feat. Asake)? Having the lyrics of the song New Religion (feat. Asake) by Olamide at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

We hope we have helped you with the lyrics of the song New Religion (feat. Asake) by Olamide.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like New Religion (feat. Asake) by Olamide.