Do you want to know the lyrics of 1999 by Olamide? You're in the right place.
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pple 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt me be
Until d day dat I almost lost d g
Dem break door
Dem carry gun
Me nd my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cos I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah....
Let me take u back time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o
I see people dey sympathize
I was traumatized
Na den I realize
Its time to organize myself
Otras canciones de Olamide
There are many reasons to want to know the lyrics of 1999 by Olamide.
When we really like a song, as might be your case with 1999 by Olamide, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.
If your motivation for searching for the lyrics of the song 1999 was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.
A very common reason to search for the lyrics of 1999 is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.
In case your search for the lyrics of the song 1999 by Olamide is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.
Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of 1999 because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.
It's important to note that Olamide, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song 1999... So it's better to focus on what the song 1999 says on the record.
We hope we have helped you with the lyrics of the song 1999 by Olamide.
On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like 1999 by Olamide.
Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song 1999 by Olamide.