Lyrics of ' You Are Great ' by Moses Bliss

Do you want to know the lyrics of You Are Great by Moses Bliss? You're in the right place.

On our website, we have the complete lyrics of the song You Are Great that you were looking for.

If you've been searching for the lyrics of the song You Are Great by Moses Bliss for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Do you love the song You Are Great ? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of You Are Great by Moses Bliss? You are in the place that has the answers to your desires.

You give me wings, now I'm up in the air
As I dey plant, you dey give me the rain
If no be you, tell me where I for dey?
Baba, I thank you (fuze play)
Dem for don laugh me, no be today
Ebenezer, you dey shower your grace
Na your light wey dey show me the way
Baba, I thank you (eh, eh, eh, eh)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

Jehovah bu onyeoma (oh-oh)
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Me no fit deny o
All of my blessings na divine o
When I look around o
All I see na your hand o

Oh, my daddy o
When e sour, you dey make am sweet o
This your grace o
E loud o, e dey speak for me o
Your grace dey overflow
From my head down to my toes

Bianule (bianule), bianule (bianule)
Ifechukwu ne me o
Your love is ever sure
I will let the whole world know
Chineke (chineke), chineke (chineke)
Na you I dey follow (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Lord, you are great
You are greatly to be praised

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (oh na, na, na)
Jehovah bu onyeoma (eh-eh)
Na you be my agidigba

'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba (oh, lord o)
'Cause e dey happen as you talk am

Baba, I thank you
Baba no dey delay
If I call am, na cha, cha, cha
Everything na confirm
Ein no get time for yama-yama

I can't explain the wonders of your presence in my life
Na only you be God I know wey no go fit to lie
Odumegwu judah (judah)
I trowey salama (salama)
Onyenemenma (omenma)

I'll praise you forever
When you check am, you go know
Who the blessings dey follow
From the northside to the southside
Say na Jesus we dey show (lord, you are geart)

Lord, you are great
You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (lord, you are great)
Lord, you are great

You are greatly to be praised
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you
Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you (onyeoma, eh)

Jehovah bu onyeoma
Na you be my agidigba
'Cause e dey happen as you talk am
Baba, I thank you

There are many reasons to want to know the lyrics of You Are Great by Moses Bliss.

Knowing what the lyrics of You Are Great say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song You Are Great was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

A very common reason to search for the lyrics of You Are Great is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to You Are Great ? Having the lyrics of the song You Are Great by Moses Bliss at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

We hope we have helped you with the lyrics of the song You Are Great by Moses Bliss.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song You Are Great by Moses Bliss.