If you've been searching for the lyrics of the song Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) by Goya Menor for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.
Goya Menór
Ameno
Okhiante kpe khere
DJ give me naya ku khere
Let me tell them how the thing goes
How the thing goes
Ha, okay
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
How the thing goes
Oya telly me who blend you?
And who? And who?
This one nor be zobo nor be can juice
Go school you go school go dey pem tools
And now the parameter set, you wan Dey form jew
See even your papa nor fit save you
For all the calamity wey him pikin don do
Men, all the niggas don dey find you
Because that nigga wey you play Omo e don kpuff
Oboy e don kpuff
Ah, eh
Come on, let’s go
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ah, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
Okay, come on, let’s go
Ah, okay
Because you made it to the top throne
Let me see what my God father can do
‘Cause He’s the Father to the fatherless
And the Mother to the motherless
And nothing no one can do
But promise not to fight again
Not to do anything that will hurt again
‘Cause if you do, Na him be say you don gog again
And na that time you go run again
I swear Ah
Sheybi meka tamuwa
Say my pikin nor go join cult?
Ha, you wanna bam ba?
You wanna chill with the big boys?
Now you dey run kiti-kiti
You dey run kata-kata
Nor fit drink water drop cup
Ah, eh
Shey you see how the thing goes
And who? And who?
Ah
Eh
There are many reasons to want to know the lyrics of Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) by Goya Menor.
Knowing what the lyrics of Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) say allows us to put more feeling into the performance.
If your motivation for searching for the lyrics of the song Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.
A very common reason to search for the lyrics of Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.
In case your search for the lyrics of the song Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) by Goya Menor is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.
Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.
Learn the lyrics of the songs you like, like Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) by Goya Menor, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.
Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Ameno Amapiano (You Wanna Bamba) (David Guetta Remix) (feat. Nektunez & David Guetta) by Goya Menor.