Lyrics of 'Mr. Yakubu (feat. Vector)' by Falz

Mr. Yakubu (feat. Vector) is a song by Falz whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
You don’t want to prosper
Come and collect Oscar
300 billion te gbà lówó ìjoba
Kí le fi se ná sir?

A ti fi je Mossa

Twitter dey talk
This one go hot
Other chairman corrupt but
This one is not
Youth sef dey talk
When we protest they shot
Make we carry PVC
Make we see wetin go sup
(E go sup)

Suddenly e scatter
Area boy ti jagba
As Ole dey japa
Olopa dey guide am

You wayo the number
The portal, e shut down
You drop us the lamba
Somebody e hack am

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Ah ah)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

(Ah ah are you calling a dignity?)
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
The same Mr Yakubu?
Oju ati Orun?
Enu no dey work
Opolo ti burst

Na who do the law?
Na who kill the law?
Who people go ask?
Na who dem go call?
I been dey my own

Shey make I do like I no know wetin I know?
Or make I do like I no see wetin I see?
Shey make I be person wey no be wetin I be?
You must be stupid if you think you have a case
Mr Yakubu who came from out of space
Mr Yakubu who is not like Gowon

He’s not head of state
He doesn’t need a gun
He took the results verified by a lot
The honorable court even ruled back
Then that all parties can go ahead and access the source of their claims

Mr Yakubu is just a name
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
First argument
I ‘ll leave the rest for the next argument
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
(Calling me names)

Yeah!
Ki lo wi? Talk am make I hear
Olè
Alàtenuje
You want lie say the cheddar no flow
The right thing na wetin you no know?
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show
Lion no dey sleep, for jungle
As the breeze blow, fowl nyash e don show

Thank you my lord
I respect you my lord
Unreasonable tribal prejudice galore
Sèbí wón ti sanwó? E ti sáré koó
O wá so fun p’ó ti joba tán, kón ma gbádébò
No be say the job clean, dem no get janitor
Evidence everywhere, everybody capture
Wetin you come write for inside your report card?
You think 200million people are not smart?

Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster
Mr Yakubu! E ma n se bi fraudster

Play Escuchar "Mr. Yakubu (feat. Vector)" gratis en Amazon Unlimited

The most common reason to want to know the lyrics of Mr. Yakubu (feat. Vector) is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with Mr. Yakubu (feat. Vector) by Falz, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

If your motivation for searching for the lyrics of the song Mr. Yakubu (feat. Vector) was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

Feel like a star singing the song Mr. Yakubu (feat. Vector) by Falz, even if your audience is just your two cats.

In case your search for the lyrics of the song Mr. Yakubu (feat. Vector) by Falz is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Mr. Yakubu (feat. Vector) because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Mr. Yakubu (feat. Vector) by Falz.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Mr. Yakubu (feat. Vector) by Falz.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Mr. Yakubu (feat. Vector) by Falz.