Lyrics of 'UNAVAILABLE' by Davido

If you've been searching for the lyrics of the song UNAVAILABLE by Davido for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Baddest
You know
Eh, eh, eh, eh
Tune into the king of sounds and blues
Initiating rage process

I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)

And I sorry for who wan, who wan
Who wan gbe my matter s'ori
I'm only human (human)
So make no body para o
Say I carry woman (woman)
Shey na man wey I for carry?
Fuck all the rumors (rumors)
Abi e get when I talk sey I be pastor?
Hmm, ye, ye
If you know, you o
The kind work
If it's not owo o
I can't talk
'Cause, owo ni koko (koko)
Oga ade, dey your dey
Me I dey for the dey
Girl, I'm unavailable

I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)

Don't dim my life
I don't have no time, Soniya
Come see me shining
Got too many birds on my IG
I'm changing my life o
And my mama proud in me
She got me going
This friend took all my freedom
'Cause I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, got a big banana
I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, got a big banana
'Cause I'm a big propeller, save the remorse
Girls go jealous, got a big banana
I'm a big propeller, save the chedda
Fuck their father
Chiki-chi-chiki-chi-chi

I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)
I'm unavailable (unavailable)
Dem no dey see me (dem no dey see)

If your motivation for searching for the lyrics of the song UNAVAILABLE was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

A very common reason to search for the lyrics of UNAVAILABLE is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of UNAVAILABLE because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like UNAVAILABLE by Davido.

Learn the lyrics of the songs you like, like UNAVAILABLE by Davido, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.