Do you want to know the lyrics of Jawa by Davido? You're in the right place.
If you've been searching for the lyrics of the song Jawa by Davido for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.
My baby jo, jo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
One time, three (3) gbosa for the person wey born you
I never want to try lose you, try to no
I no fi tired for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man, I calm down, man down for only you, yeah
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
Amina, zomana
And so me go, chasin' me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu miya
Mo la e go, go temila
No-no, no, me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, raga for me
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo
(Boy, take it easy on the beat)
Otras canciones de Davido
There are many reasons to want to know the lyrics of Jawa by Davido.
Knowing what the lyrics of Jawa say allows us to put more feeling into the performance.
If your motivation for searching for the lyrics of the song Jawa was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.
Feel like a star singing the song Jawa by Davido, even if your audience is just your two cats.
In case your search for the lyrics of the song Jawa by Davido is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.
It's important to note that Davido, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Jawa... So it's better to focus on what the song Jawa says on the record.
We hope we have helped you with the lyrics of the song Jawa by Davido.