Lyrics of ' TONGOLO ' by D'banj

Do you want to know the lyrics of TONGOLO by D'banj? You're in the right place.

If you've been searching for the lyrics of the song TONGOLO by D'banj for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Me, I be D'banj
My Jamo friends dem dey call me ski banj
I don't get degree for womanolgy
I just study the woman physiognomy ah!
Wey dey make them follow me
For the clubs, dem dey take off their thongs for me
Even the girls they ask for me
Make I tell them the secret of my melody ah, listen

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko

Tongolo, je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

As I dey walka for the road
I see one baby o
Her name na no be small
Why because she fine, no be small
When her front, no be small
When her backside, no be small
I yarn am the truth and I yarn am the fact
And I yarn am, no be small
She no wan gree my own o
Till I yarn amde koko, no be small

Shee, you want know de koko ah
Shee, you want know de koko
Shee, make I tell you de koko ah
Make I tell you de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko

Tongolo, je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

Listen, listen
Mo wa talented
Yes mo wa gitfted
Sheri ile mi, ome gbe e lifted
Sheri hips eh, mafile shifted
Oju wen, mafile tinted
Boyfriend eh, kan owa evicted
Se ko mo pe, Dbanj is addicted
Te ba so pe no, mawa persistent
Mori awone, don't get me twisted

Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
Make I tell them de koko o ah
Make I tell them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko
If I tell them de koko
I say I yarn them de koko

Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, je a tongolo
Omoge wa je a tongolo
Tongolo, she wale tongolo
Omoge wa je a tongolo

The most common reason to want to know the lyrics of TONGOLO is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with TONGOLO by D'banj, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Feel like a star singing the song TONGOLO by D'banj, even if your audience is just your two cats.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to TONGOLO ? Having the lyrics of the song TONGOLO by D'banj at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

Learn the lyrics of the songs you like, like TONGOLO by D'banj, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song TONGOLO by D'banj.