Lyrics of 'As I Dey Go' by D'banj

Do you want to know the lyrics of As I Dey Go by D'banj? You're in the right place.

If you've been searching for the lyrics of the song As I Dey Go by D'banj for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story, my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey, like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye

Listen
God sef don forbid for me to be loser
Anywhere we go na we be the shakers and the movers
But if you don't know you will never know
Tan ba so jekin je ko mo, maa duro jaye yii kale

As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye

God sef go forbid for you to be loser
Shey na you shey na you and you want to be a super, superstar
But if you don't try you no go know
Bo n se pawo bo n se lola Ko de duro jaye yii kale

As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go
As I dey go, as I dey go

Plenty blessings just dey follow me everywhere as I dey go
Open doors in all my ways everyday as I dey go
If dem like make dem do anyhow I go still make my money
Some of them dey ask question na God write my story my series
If at all dem jealous us we still sweet like honey like sugar
Dollar like na one thousand we go still buy Ferrari pelu Bugatti

Kokanye Kokanye
Oh oh oh
Kokanye
Kokanye
Kokanye Kokanye
Ah ah ah ah
Kokanye Kokanye

There are many reasons to want to know the lyrics of As I Dey Go by D'banj.

The most common reason to want to know the lyrics of As I Dey Go is that you really like it. Obvious, right?

Feel like a star singing the song As I Dey Go by D'banj, even if your audience is just your two cats.

A very common reason to search for the lyrics of As I Dey Go is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

It's important to note that D'banj, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song As I Dey Go... So it's better to focus on what the song As I Dey Go says on the record.

We hope we have helped you with the lyrics of the song As I Dey Go by D'banj.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like As I Dey Go by D'banj.

Learn the lyrics of the songs you like, like As I Dey Go by D'banj, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song As I Dey Go by D'banj.