Lyrics of 'Question' by Burna Boy

On our website, we have the complete lyrics of the song Question that you were looking for.

Question is a song by Burna Boy whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

You know what dem dey call me o
Call me
Don Jazzy again
It’s Don Jazzy again
It’s Don Jazzy ah Don Jazzy

Jazz with the record
Just for the record
If dem like make dem chop all the tomato, dem no go ketchup
Oya koma lo, Paso o play n’be ye mo
E go do you one kind, magbe fun e one time, omo to ba mess up

Anything you wish me, that be your portion
Bad man no dey work o, man no be God o
Make dem dey talk am, as you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer
Hmm hmm Question, but dem no get answer, answer, answer

Boss like boss like we dey do
There causing Kasala when we dey move
I see green light when I look at you
Cause I might take picture with you

Na my cassava wey you dey look
E be like say I know see wetin you do
See when we go kerewa like Zule Zoo?
Nkan to wu won ni ko so o

Anything you wish me
That be your portion
Bad man no dey work o
Man no be God o
Make dem dey talk am
As you dey fly like helicopter
Na by the grace of God and Insha Allah we dey move ah

Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Question)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, answer, answer

(And level you no get)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(Wey your baby oo)
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
Question, but dem no get answer, Hmm hmm
(When you go win Grammy?)
Question, but dem no get answer, answer, answer

Just for the record
Just for the record
If dem like make dem chop
All the tomato, dem no go ketchup

The most common reason to want to know the lyrics of Question is that you really like it. Obvious, right?

A very common reason to search for the lyrics of Question is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Question because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Question? Having the lyrics of the song Question by Burna Boy at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Burna Boy, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Question... So it's better to focus on what the song Question says on the record.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Question by Burna Boy.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Question by Burna Boy.