Lyrics of 'On Form' by Burna Boy

On our website, we have the complete lyrics of the song On Form that you were looking for.

Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! Make una no omila mi lord o
Bring am
My lord, na hin be this
Make e dey my possession

Hmm hmm (gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through muritala (hm-mm)
No carry me for mind (hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

If I hear, if I hear say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we be loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Se ri, oh-oh, ṣe ri
Se rí, oh-oh, ṣe ri

Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (gba-gbe) gbé wo

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

Ah! E no go tire me (ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

The most common reason to want to know the lyrics of On Form is that you really like it. Obvious, right?

When we really like a song, as might be your case with On Form by Burna Boy, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Knowing what the lyrics of On Form say allows us to put more feeling into the performance.

If your motivation for searching for the lyrics of the song On Form was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

A very common reason to search for the lyrics of On Form is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of On Form because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

We hope we have helped you with the lyrics of the song On Form by Burna Boy.

Learn the lyrics of the songs you like, like On Form by Burna Boy, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.