Lyrics of 'Dangote' by Burna Boy

On our website, we have the complete lyrics of the song Dangote that you were looking for.

Dangote is a song by Burna Boy whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

If you've been searching for the lyrics of the song Dangote by Burna Boy for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
No level, no level
(It's Kel P Vibes)
Ay, Dangote, Dangote
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko, make you hustle, ma lo go

I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi o l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o
Make una listen well well
When I dey strive and I dey hustle
Wetin I dey find?
Kaluba I dey find
When I dey move from place to place
Wetin I dey find?
Na the dollar I dey find
And I don do yes yes
Yes yes
And many people don tell me no no, no no
Moni lati lowo o
Odi don don
Tori iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get cash I go jaiye lokpopo
I go give you cash, I go be your sponsor
Mo ni iya mi o bi mo odoyo
Is it because I dey do am for love?
If I get money, you go know o
Still I go hustle 'til thy kingdom come

Because because
Dangote, Dangote (oh)
Dangote still dey find money o
I no dey, I no dey
I no dey sleep on the money o
Who I be?
Who I be?
Wey make I no go find money o?
I no dey send anybody o
Me I dey hustle gan gan
Choko
Make you hustle, ma lo go
I no be olodo, I no be bolo
Wo Omo to ba lo fuck up
I go show you my colour
Shey wan ro pe mi l'opolo
Emi gan gan mo yan wan lopolo
The matter plenty
Enu mi ole so tan
Oh no no o

Emi gan gan lo mo ton so
Abi you forget say I be the gorgon
Mo man korin gongon lori gangan
Mo man korin gongon lori gangan
Bere lowo Kel P
Tori owun gongon lolu gangan
Bami lu gongon yen
Dangote
Dey find money ro ro
Find money ye ye
Find money no no
Who I be to come dey sleep oh no
Come dey sleep ye ye
Mo ni Ji Masuun
Alakija dey find money
Dangote dey find money o
Otedola dey find money
Why me no go find money o?
Ah ahn find money
Adeleke dey find money o
Adenuga dey find money
Why me no go find money?
Find money, find money
Why me no go find money?

When we really like a song, as might be your case with Dangote by Burna Boy, we wish to be able to sing it knowing the lyrics well.

Feel like a star singing the song Dangote by Burna Boy, even if your audience is just your two cats.

In case your search for the lyrics of the song Dangote by Burna Boy is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Dangote because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Dangote? Having the lyrics of the song Dangote by Burna Boy at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Burna Boy, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Dangote... So it's better to focus on what the song Dangote says on the record.

We hope we have helped you with the lyrics of the song Dangote by Burna Boy.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Dangote by Burna Boy.