Lyrics of 'Common Person' by Burna Boy

Do you want to know the lyrics of Common Person by Burna Boy? You're in the right place.

Do you love the song Common Person? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Common Person by Burna Boy? You are in the place that has the answers to your desires.

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own
I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, agbana oso
Even as things no dey go my way
Even in days I no gеt nothing at all
Mm, agbana oso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey dey drive your keke
Mm, agbana oso
Na me wey dey run around
Na me dey ddo the job
Mm, agbana oso

I be common person, but my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin' my own

Knowing what the lyrics of Common Person say allows us to put more feeling into the performance.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Common Person because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Common Person? Having the lyrics of the song Common Person by Burna Boy at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Burna Boy, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song Common Person... So it's better to focus on what the song Common Person says on the record.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song Common Person by Burna Boy.