Lyrics of 'Anybody' by Burna Boy

On our website, we have the complete lyrics of the song Anybody that you were looking for.

Do you love the song Anybody? Can't quite understand what it says? Need the lyrics of Anybody by Burna Boy? You are in the place that has the answers to your desires.

Ahh, ahh
Gbese
Ahh, ahh

I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi

Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe, je kan gbo oh

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Money soon expected
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

There are many reasons to want to know the lyrics of Anybody by Burna Boy.

The most common reason to want to know the lyrics of Anybody is that you really like it. Obvious, right?

Knowing what the lyrics of Anybody say allows us to put more feeling into the performance.

A very common reason to search for the lyrics of Anybody is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

In case your search for the lyrics of the song Anybody by Burna Boy is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of Anybody because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to Anybody? Having the lyrics of the song Anybody by Burna Boy at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like Anybody by Burna Boy.