Lyrics of 'JA ARA E (feat. Burna Boy)' by Beyoncé

Do you want to know the lyrics of JA ARA E (feat. Burna Boy) by Beyoncé? You're in the right place.

On our website, we have the complete lyrics of the song JA ARA E (feat. Burna Boy) that you were looking for.

JA ARA E (feat. Burna Boy) is a song by Beyoncé whose lyrics have countless searches, so we decided it deserves its place on this website, along with many other song lyrics that internet users want to know.

If you've been searching for the lyrics of the song JA ARA E (feat. Burna Boy) by Beyoncé for a long time, start warming up your voice, because you won't be able to stop singing it.

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

Dem no dey tell person (ja ara, ja ara)
You go learn your own lesson (ja ara, ja ara)
Everybody keep on searching (ja ara, ja ara)
For miraculous blessings (ja ara, ja ara, ja ara)
You go bow for Lagos, oh (ja ara)
If you no know yourself, you go lost, oh (ja ara, ja ara)
If you get money, you be bros, oh (ja ara, ja ara)
Omo nobody holy, no apostle (ja ara, ja ara)

Your body go rest, oh
Papa tell pikin, oh
Your body go rest, oh
Your body go rest, oh
Your tongue go confess, oh
Your head go correct, oh
You no go forget, oh
Shey, you get the concept

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

Dem go tell you: Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out 'pon the road
Watch out

(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba
(Ehe) ko juba, ko juba

The most common reason to want to know the lyrics of JA ARA E (feat. Burna Boy) is that you really like it. Obvious, right?

Something that happens more often than we think is that people search for the lyrics of JA ARA E (feat. Burna Boy) because there is some word in the song they don't quite understand and want to make sure of what it says.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to JA ARA E (feat. Burna Boy)? Having the lyrics of the song JA ARA E (feat. Burna Boy) by Beyoncé at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

We hope we have helped you with the lyrics of the song JA ARA E (feat. Burna Boy) by Beyoncé.

On this page, you have at your disposal hundreds of song lyrics, like JA ARA E (feat. Burna Boy) by Beyoncé.

Remember that whenever you need to know the lyrics of a song, you can always turn to us, as has happened now with the lyrics of the song JA ARA E (feat. Burna Boy) by Beyoncé.