Lyrics of 'All My Life' by Adekunle Gold

It's Kel P Vibes

Kilofe omoge
Everything is on me
See me I want this your love
Alele o di dandan

See my doctor, he dey tell me
You be the cure, you're my medication
Where you come from kasala don burst
Omo ja, ja, ja, ko ma lera o
Omo pesin go kpai
If dem come for my baby walahi

Eh! You can be rest assured
I no dey sleep, I go dey on guard
Eh! Forget other girls wey dey jealous you
Forget other boys way dey skobo you
Baby me I no dey bobo you
Osa you no say me cover you

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking

Ten milli' for your Birkin
And if you like fun mi ni billing
I just don't want you deceiving me
I dey take things too personally (personally)

There's just a part of me that want you more, more, more
And I'll be here 'cause I've been waiting for long, long
Coolu my heart like a beautiful love song
Tony Umez, girl you do me like pawpaw

So da bayi
Baby ma je n Sun ta, I dey outside
No carry me go goal, no offside
Make dem reach ninety-nine, I'm still your guy
2 AM, I'm knocking on your door
Open your heart baby jor, jor, jor
If you say you love me, you no go die
Make our feelings collide oh my my

Gara, gara o
Gara, gara o
Gara, gara o, gara
All my life I've been looking for ya
Paran o, paran
Paran o, paran
Paran o, paran
All my life I've been looking for ya

Dey outside
No offside
Still your guy
So da bayi
Dey outside

The most common reason to want to know the lyrics of All My Life is that you really like it. Obvious, right?

If your motivation for searching for the lyrics of the song All My Life was that you absolutely love it, we hope you can enjoy singing it.

A very common reason to search for the lyrics of All My Life is the fact that you want to know them well because they make you think of a special person or situation.

In case your search for the lyrics of the song All My Life by Adekunle Gold is because it makes you think of someone in particular, we suggest you dedicate it to them somehow, for example, by sending them the link to this website, they'll surely get the hint.

Are you arguing with your partner because you understand different things when you listen to All My Life? Having the lyrics of the song All My Life by Adekunle Gold at hand can settle many disputes, and we hope that it will.

It's important to note that Adekunle Gold, in live concerts, has not always been or will be faithful to the lyrics of the song All My Life... So it's better to focus on what the song All My Life says on the record.

Learn the lyrics of the songs you like, like All My Life by Adekunle Gold, whether it's to sing them in the shower, make your covers, dedicate them to someone, or win a bet.